I tell this bank say na me be founder and CEO of my company dem say make I bring my employment letter before dem go release fund wey enter my account. Abeg how I want take write this kind employment letter.
Dem wan carry me handicap for season of no gree for anybody 😁
#nogreeforanybody #howfaa #cashout
As a lady, I tell you upcoming husband for a fact, any girl you ask out and first date, she want it at eatry, second date, eatry, third date Ice-cream parlor or barbecue stand, 4th date eatry 😁 My brother run ooo, she's not intrested in your life
#nogreeforanybody #howfaa #cashout #whatsgood #learnsomething
How many people you Don gree for this week? Don't lie
#nogreeforanybody
#howfaa #cashout #whatsgood #learnsomethingnew